16/01/2025
📍For The Women…
Ma sista, if you dey inside relationship with man pikin and e use hand on top you, go inside room pack ya bag run. Normally if ya guy di vex with you, e get 3 options; for put you for down tok tin wey di vex yi, for comot house go relax for some side if ya wahala over toomuch, the 3rd and last option na for divorce or break up with you.
If ya guy leave all these 3 options instead decide for b£at you like say u be animal, ma sister, call ma phone ma cam helep you pack so that you fit run. And woman b£ater hardly change oo. E go use sweet mop & bedmatics apologize but when you vex yi again, e go do you tin wey Francis N’Gannou do Renan for that recent f!ght. RUN OOo!!
📍For The Men….
Ma brother, if ya nga cheat on you ele one time, abeg leave that relationship. If woman di cheat on you then 3 tin dey involve; either you nofit satisfy yi for bed or e get feelings for that other guy or e need some favour from the guy.
Ma brother, if girl don show you say ya tin over small for yi, then why you get for force ya seff for be inside the relationship?? Or you check say ya tin go still grow? No carry load wey pass you. Just leavam say u nobi compatible with the girl. All foot get yi size for shoe. Same thing applies if she has feelings for the guy she is cheating with. Let her go abeg. If she did it to obtain a favour then she is definitely materialistic and not contented with whatever you have to offer. Let her go my brother. Chances she will cheat again are 99%. She will only get better at hiding it.
Woman dem go ask me why I no add cheating as red flag for man pikin. My dear sista, you see man pikin?? man pikin fit sleep with woman wey e NOFIT EVER DREAM for marry yi oo. 99% of the time, men never invest feelings when cheating.
If you think your man is cheating on you coz he doesn’t love you anymore, you’re deceiving yourself. That tin in between man pikin their foot over foolish 😂😂💔! But I nodi support cheating oo. Sick dey