13/01/2026
📢 IMPORTANT TIN FOR LIMBE PEOPLE
Limbe City Mayor Pa Paul L. M. Ngale don talk say all man and woman wey wan work with Limbe City Council under Youth Empowerment Scheme make dem hear this one well 👂
🗓 Friday, 16 January 2026
⏰ 7:00am sharp sharp
📍 Na for Limbe City Council yard
Na selection exercise, so everybody wey apply must come early.
If you come late, dem fit no attend to you ⚠️
📻 Dem go also talk this tin for radio make everybody hear am.
📢 Abeg SHARE this message make e reach all youth dem for Limbe.
No let person miss this chance!