24hrs Global story

24hrs Global story make I use story better your mood,
fictional writer, with a small touch of wahala and vawulence �,

Get your cheap motorcycle directly imported from China, you can slide in my Inbox and ask for the price. Never been used...
08/05/2024

Get your cheap motorcycle directly imported from China, you can slide in my Inbox and ask for the price. Never been used in Nigeria before, grab your Copy now

08/09/2023
08/09/2023

Even in the animal kingdom, no one is saf.e

08/09/2023

Unbelievable 😞

05/09/2023

I saw one udara in your compound and I wish to pluck it.

Udara wey you don lick finish
🙄🙄🙄

Dem don turn our earth to something else Sha. Na why I wan chop the fruit of my neighbor so make I just kpeme de enjoy t...
04/09/2023

Dem don turn our earth to something else Sha. Na why I wan chop the fruit of my neighbor so make I just kpeme de enjoy the other world, wetin West tell us say na civilization, a Wahala world indeed,😂

04/09/2023

I just de wake up now, dey find out say tomorrow na 1st of September! Me wey sleep on may. Wetin money do man😞

04/09/2023

De way soldiers de comot body now drag power, e go still reach all African countries sooner, military time come be like say e beta pas our so called democrazy 😂. Tinubu and others de shake like tomorrow no de, e go reach everyone sha

Adresse

Heussstrasse 4 Puchheim
Puchheim
82178

Benachrichtigungen

Lassen Sie sich von uns eine E-Mail senden und seien Sie der erste der Neuigkeiten und Aktionen von 24hrs Global story erfährt. Ihre E-Mail-Adresse wird nicht für andere Zwecke verwendet und Sie können sich jederzeit abmelden.

Service Kontaktieren

Nachricht an 24hrs Global story senden:

Teilen