Kwararafa Jukun Kingdom

Kwararafa Jukun Kingdom Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Kwararafa Jukun Kingdom, Wukari, Abuja.

08/10/2025

E get who u go remember say u dated shame go Dey catch you ๐Ÿ˜‚

01/10/2025

_*What do you like most about yourself โ”*_

_โค๏ธ>Voice_
_๐Ÿ˜‚>Smile_
_๐Ÿ‘>Skin_
_๐Ÿฅน>Eyes_
_๐Ÿฅฐ>Scent_
_๐Ÿ˜ฎ>Lips_
_๐Ÿ˜ญ>Nothing_

25/09/2025
25/09/2025

*Let's see Majority in this Account .*

*Yoruba โค๏ธ*

*IGBO ๐Ÿ’™*

*HAUSA ๐Ÿ’œ*

*Others ๐Ÿ–ค*

nothing ooI don hear everything abeg leave me make I rest๐Ÿคญ๐Ÿคญ๐Ÿคญ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜Ž
18/09/2025

nothing oo
I don hear everything
abeg leave me make I rest
๐Ÿคญ๐Ÿคญ๐Ÿคญ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜Ž

Me : Mummy said you should allow me follow you ๐Ÿฅน๐Ÿ˜
18/09/2025

Me : Mummy said you should allow me follow you ๐Ÿฅน๐Ÿ˜

๐Ÿ’” SAD STORY .S.U ๐Ÿ’”My people, make una hear tori wey pain pass ๐Ÿ˜ญ...Emmanuel Kefas no be the k!ller of that 100L babe for ...
14/09/2025

๐Ÿ’” SAD STORY .S.U ๐Ÿ’”

My people, make una hear tori wey pain pass ๐Ÿ˜ญ...

Emmanuel Kefas no be the k!ller of that 100L babe for TSU, Comfort Oliver, wey carry body go crash for her boyfriend house but no return reach home again ๐Ÿ’”.

Abeg, make we talk am clear โ€“ Emmanuel no be her boyfriend o.
Na just friend to the real boyfriend of the girl.

Emmanuel sef na final year student for Taraba State University, Human Kinetics department.

That early momo, Emmanuel waka go see him padiโ€ฆ na so he open door see something wey shock life โ€“ him padi girlfriend lie lifeless for room ๐Ÿ˜ญ.

Confusion hold am, the guy shout, rush comot dey run because wetin he see no be small.

But guess wetin happen? ๐Ÿคฆ
The boyfriend reason say, โ€œChai, if Emmanuel talk this thing, my own don finish.โ€
Na so he trace Emmanuel, kpa! end him own friend life too ๐Ÿ’”.

So na so story carry say the guy allegedly kpai him babe...
Still kpai the same friend wey dey innocent.

Kaiiii ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
This life no balance at all.
Who we fit trust again?

COPIEDโœ”๏ธ

๐Ÿ•Š๏ธ Rest in Peace Comfort Oliver ๐Ÿ•Š๏ธ
๐Ÿ•Š๏ธ Rest in Peace Emmanuel Kefas ๐Ÿ•Š๏ธ

30/08/2025

No matter how rough e be, Try make Money

27/08/2025

Good Morning Everyone ๐Ÿ˜๐Ÿคฉ๐Ÿฅฐ

May Today Favor Us All

Babe my gas don finish Reply as geh geh studentMake we see best student of the year ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
24/08/2025

Babe my gas don finish Reply as geh geh student

Make we see best student of the year ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

17/08/2025

Rest in peace๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Gone so soon๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Painful exit๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
None of this will be your portion this Year amen ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™

Address

Wukari
Abuja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kwararafa Jukun Kingdom posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Kwararafa Jukun Kingdom:

Share