17/11/2025
We Ratel can never give up abeg VDM any dey again you fight and you no remove that person teeth i swear i go our mum to no open get for you that very day. Assuming say u comot blood for him eye portable we never talk again even Blord.š¤£šš¤£š Ratel for life anywhere u go we dey there...my vex na as u still hold am like small picking him still dey talk š¤£šš¤£