Itz latagold tom

Itz latagold tom Lifestyle creator
Sharing my daily life here for fun and creative stories

just come first   if nah transport borrow from Ur neighbour, before one month you go pay 😂😂😂
12/11/2025

just come first
if nah transport borrow from Ur neighbour, before one month you go pay 😂😂😂

make cobwebs enjoy ahm instead    men are somehow, somehow people
12/11/2025

make cobwebs enjoy ahm instead
men are somehow, somehow people

me chase you keh goodness and mercy nah them they chase me seff
12/11/2025

me chase you keh
goodness and mercy nah them they chase me seff

beach outing   who is coming
11/11/2025

beach outing
who is coming

11/11/2025

it been long I get new follower oooo
abeg follow for follow back

I no say I never born Pinki yet  but Genz mother's abeg easy on children allow children to be children and enjoy their p...
11/11/2025

I no say I never born Pinki yet
but Genz mother's abeg easy on children allow children to be children and enjoy their peace,,,u don take shakara turn this baby to little miss monkey

11/11/2025

Abi people are not seeing my post again,,cause this low engagement is alarming
E dey give me Bp

person wey go marry you, no go stress u nothing like come cook for me, wash my cloth,no wheel barrow style...yet she don...
11/11/2025

person wey go marry you, no go stress u nothing like come cook for me, wash my cloth,no wheel barrow style...yet she don marry, your own no go stress you

11/11/2025

I'm single
and searching,I no go marry myself

new business alert   I bring to you beautiful and affordable ear rings    buy from me make I no go back village abeg
10/11/2025

new business alert
I bring to you beautiful and affordable ear rings
buy from me
make I no go back village abeg

10/11/2025

new week
new followers
grab new follower here
let go

10/11/2025

I'm ready
follow for follow
engagement for engagement

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Itz latagold tom posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category