Mfong "Okpong apostles D giant

Mfong "Okpong apostles D giant Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Mfong "Okpong apostles D giant, Fish Market, Akwa Ibom.

Call me the Odogwu of oron crayfish 😊 Call me the king of seafood 😊Na me dey run am 😊 I no ft carry last for my field😊I ...
22/11/2024

Call me the Odogwu of oron crayfish 😊
Call me the king of seafood 😊
Na me dey run am 😊
I no ft carry last for my field😊
I don carry plenty market come today abeg tell me de one you want make I deliver give you 😊
Check my list πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡

A bag of crayfish=130k (33 custard rubber)

Half bag=65k (16 custard rubber)

Custard rubber=4k

Prawn= 6k and 12k

Bonga fish= 30k for 200

Snails= 16k for 30 pieces

Ogbonno= 17k per custard rubber

Egusi= 9000

Stock fish= 18k
20k per custard rubber.

Mangala= 40k for 50 pieces

Palm oil= 39k

bag of yellow garri =85k for 45 rubber painters white is 80k
asa mangala
ASA mangala fish available 50 pics 100k
Half 25 pics note big cut.

WhatsApp:08034694564
Call:08034694564
Location: UYO
Delivery is Nationwide 🚚🚚✈️
Crayfish 😊

Make una no forget me oo Biko πŸ™πŸ™I dea go market 08034694564 just place order make u see watin u go get
04/03/2024

Make una no forget me oo Biko πŸ™πŸ™I dea go market 08034694564 just place order make u see watin u go get

You can't bring me down my fans dea for me 100%
03/01/2024

You can't bring me down my fans dea for me 100%

Congratulations to me I was awarded the best crayfish seller of the yearπŸ™πŸ™thanks to all my customers that g*t my back
03/01/2024

Congratulations to me I was awarded the best crayfish seller of the yearπŸ™πŸ™thanks to all my customers that g*t my back

Make una patronize me Biko πŸ™πŸ™πŸ™
23/10/2023

Make una patronize me Biko πŸ™πŸ™πŸ™

10/10/2023

Make una come hear customer testimony oo

Smooth delivery I no dea carry last no be me na God βœŒοΈπŸ’―
09/10/2023

Smooth delivery I no dea carry last no be me na God βœŒοΈπŸ’―

0803 469 4564I no go let you rest until you patronize meπŸ˜‚ +234  0803 469 4564Abeg come buy sweet and sexy seafood items ...
02/10/2023

0803 469 4564
I no go let you rest until you patronize meπŸ˜‚ +234 0803 469 4564

Abeg come buy sweet and sexy seafood items πŸ˜‚πŸ˜‚

A bag of crayfish=100k(36 custard rubber)

Half bag=50k (18 custard rubber)

Custard rubber=5k

Prawn= 7k

Bonga fish= 25k for 210

Snails= 20k for 30 pieces

Ogbonno= 11k per custard rubber

Egusi= 7000

Stock fish= 12k per custard, 21k per custard
rubber, 20k per custard rubber.

Mangala= 20k for 50 pieces

Palm oil= 20k

Periwinkle= 18k per custard rubber

Garri 50k for a bag

Location: UYO
Delivery is Nationwide 🚚🚚✈️✈️

NOTE: I CAN ALSO TRAIN YOU ON SEAFOOD BUSINESS!!!

.com

Address

Akwa Ibom

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mfong "Okpong apostles D giant posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mfong "Okpong apostles D giant:

Share

Category