04/04/2026
All the way to Ojuwoye Market, Mushin just to celebrate our very own Mama 🔥🎂 — Iya Idris!
Ahhh Mama no dey carry last! The way she dey push EMAPOA Palm Oil ehn… na only God go reward you 🙌💯 Consistency, loyalty, pure ginger! You no just be reseller, you be family ❤️
We showed up with gifts because person wey dey show us this kind love, we no fit dull am at all! At EMAPOA, we no dey joke with our people 🤝
If you dey Mushin, abeg no stress yourself — go Funmi Store Complex, ask for Iya Idris store and buy original EMAPOA Palm Oil 🛒 Quality wey speak for itself!
You sef fit join the winning team o! Come and sell EMAPOA Palm Oil, make your own head swell with profit 😄💰
Send us a DM now!
obaspalacefoods.com.ng