Dicey laughter

Dicey laughter Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Dicey laughter, Grocers, Abuja, Mpape.

22/08/2023

You think Nigeria is frustration just eat spaghetti with rubber spoon and see the spaghetti go dey form slay queen

22/08/2023

Precious don get Belle I follow my friend go the naming pregnancy

24/07/2023

One wrong fact I hate 😑 going to the village Men village people are too local imagine my grandma πŸ‘΅ took my iPhone πŸ“² charger πŸ”Œ to tie a bag πŸ‘ of cassava

24/07/2023

Guys πŸ‘¬ I can't eat well this days is like πŸ’— something is wrong with me
Out of 35 akpu I chop 34 and half πŸŒ™ wetin go do me if I chop the remaining half

24/07/2023

Sandra I want to be in ur arms πŸ’ͺ
But ur armpit dey smell 🚭 🚭 🚭

24/07/2023

In Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬ teachers are the only people who beat πŸ’“ their customer

24/07/2023

In Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬ my country also known as una fada land wey dem no gree give me one land y dem con dey call πŸ“² am my fada land

24/07/2023

I thought u guys said school na scam but precious dem give u admission u no regret am y na preciousπŸ™†πŸ™†

24/07/2023

Brother Bernard if u don't know how to pray πŸ™ abeg keep quiet 😢
Which be say I cover this food with precious blood πŸ…± of Jesus
Wetin precious dey do for my food

24/07/2023

Foe this life don't depend on any one bcos even NEPA office don dey use generator πŸ˜€πŸ˜€πŸ˜€

24/07/2023

Small πŸ‡±πŸ‡§ lick wey dem lick you u don dey tear 😭 bedsheets
Precious things are expensive abeg I no get money

24/07/2023

Dangote started doing business with the 500k his uncle gave him
But my uncle if I flash πŸ“Ή am e go flash πŸ“Ή me back πŸ”™

Address

Abuja
Mpape

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Dicey laughter posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category