Gods son cool

Gods son cool Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Gods son cool, Grocers, Eleme, Port Harcourt.

Una dey see how frog woman carry en pigin for bark.But girls nowadays wen dey born dia own pigin dem go sale am.Make Una...
11/07/2023

Una dey see how frog woman carry en pigin for bark.
But girls nowadays wen dey born dia own pigin dem go sale am.
Make Una take Una eye see something here.
I saw it at the midnight
around 11: o'clock.
So girls always be truthful to your love once,and men always stick to one Queen thank you.

I don tell all those blue,black,brown, and green pipo make dem stop rupping bleaching cream una no dey hear.Oja si am na...
16/06/2023

I don tell all those blue,black,brown, and green pipo make dem stop rupping bleaching cream una no dey hear.
Oja si am nah.
I no blame una stall, na di company wey dey use icid produce cream na I dey blame
Make federal government do something nowoooo..

Pipo dey wey get money well wellBut dem no dey show up.Be wise because enemy plenty pass San.
16/06/2023

Pipo dey wey get money well well
But dem no dey show up.
Be wise because enemy plenty pass San.

01/06/2023

LIFE IS SWEET BUT IT DANGEROUS
SO ALWAYS MAKE PEOPLE FEEL CUTE IMPART OF YOU.

12/03/2023

Expert Good gist from the Lord
Happy Sunday friend's.

Address

Eleme
Port Harcourt

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Gods son cool posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category