Mîllã fūñd$

Mîllã fūñd$ Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Mîllã fūñd$, Los Angeles, CA.

No o.. no be river I dey o... Na my compound.Small rain wey fall, matured man turn to Aquaman.Rivers State landlords no ...
08/30/2023

No o.. no be river I dey o... Na my compound.

Small rain wey fall, matured man turn to Aquaman.

Rivers State landlords no go kee me!

No wonder the landlord tell me say him rent na 10k per year, plus NEPA bill o... Na so I rush rent two rooms.

Now I dey live inside water... As human crocodile wey I be.

Na now I understand why the landlord been dey ask me if I sabi swim.

Chai.. so na marine kingdom be dis?

Gozzy don turn daddy water over night😥

Wonders shall never end!

I promise to make you laugh everyday, Please Follow my new page, the old page was hacked 👉 Mîllã fūñd$

08/05/2023

Address

Los Angeles, CA

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mîllã fūñd$ posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mîllã fūñd$:

Share